Skip go main gist
✍🏾
GIST WEY JUST LAND
← Startups

List your startup

Make Africa know wetin you dey build.

Fill this form and upload your logo. Our team go check am, and once e approve, your startup go show for the WetindeyTech Startups page. E free, and your startup go stay featured for the top for 1 day free. You wan stay featured longer, like 3 days, 7 days or more? See the prices.

Your startup

JPG, PNG or WebP. 5MB max.

Founder & contact

We no go show your email for site.